Prince David - Jara Lyrics

Welcome to MyWordLife Lyrics section.


You are viewing Prince David - Jara Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.


Be blessed as you sing along.


Prince David - Jara Lyrics









Verse 1
The jara you dey give me the jara
Everything wey you do you dey give me d jara
Say your love no be chaise, say na true no be maimai
So make I follow dey go everywhere titi lai
Me I no send dem me dem talk na your love be the manya
You’re the one for me, I’m the one for you,
I’ll neva leave leave ur side, I’ll neva let u go…
baba loke anywhere wey You want o make you carry me dey go


Chorus:
All the blessings you dey give- jara
All the love wey you dey show- jara
Say the life wey you dey give- jara
Jara o…


Verse 2
The jara, you dey give me the jara
I go dey jolly dey go, no mind olofofo make dem talk o
Dem say dis boy u too make noise
But I know that when these blesiings flow, I shout halle, do the shaku shaku.
Nobody can stop it
You don’t know my story
From glory to glory
I go dey rise o, you chop stone if u wan tempt me.


Jara!!!


 









[button color="black" size="big" link="http://gospelcentric.net/site/?ddownload=42616" icon="fa-download" target="true"]DOWNLOAD MUSIC[/button]


Thank you for viewing Prince David - Jara Lyrics. Check out more gospel music lyrics in our Lyrics Section.

Comments