
Verse 1
 Dear Lord help my destiny
 Let someone believe in me
 Cause I believe in me too
 Oti pe lati Jss3
 I’ve been blessed with the melodies Lord
 That was many years ago
Pre-chorus
 Nothing I dey do now wey dey give me joy
 If no be music abegi ogbeni kuro jo
 Only Heaven knows
Chorus
 Help me Lord I pray
 Let me sing with sincerity
 Help me Lord I pray
 Let me sing with humility
 Lord I wanna sing and affect the whole wide world and be a blessing
 Help me Lord I pray let me sing with divinity
Verse 2
 I remember back then omo kekere
 I bin just dey for street dey drive gegere e
 E bin look like sey my dream na ferere
 Go school
 Make you read book
 Become a doctor
 All of a sudden
 Music came through
 When I sleep and I wake na the same dream
Pre-chorus
 Nothing I dey do now wey dey give me joy
 If no be music abegi kuro jo
 Only Heaven knows
Back to chorus
Verse 3
 Lord this passion you’ve placed in me
 Help me become the best in it
 When I sing let me sing your will
 This is my heart cry
 My heart cry
 When I sleep and I wake na the same dream
 The same dream
Chorus
 Help me Lord I pray
 Let me sing with sincerity
 Help me Lord I pray
 Let me sing with humility
 Lord I wanna sing and affect the whole wide world and be a blessing
Bridge
 I dey pray for grace oo
 I dey pray for grace oo
 Lord I wanna sing and affect the whole wide world and be a blessing
 Help me Lord I pray let me sing with divinity
Outro
 Dear Lord help my destiny
 Let someone believe in me
 Cause I believe in me too
 Cypha dey here so o
Comments
Post a Comment